Jinja Lyrics — Olamide

Jinja Lyrics by Olamide. Album ”“ Unruly

Oya Make We Jinja, Make We Jinja Jinja O
Go Follow Ur Lead, You Be Leader Leader O
Many Kele Carry Something Weh Dey Hinder O
But Your Own Is Bigger O
Jinja O, Make We Jinja Jinja O
Go Follow Ur Lead You Be Leader Leader O
Many Kele Carry Something Weh Dey Hinder O
But Your Own Is Bigger O

Make I Put Am For Your Body Baby (Gba Ko Je)
No Be Poison (Gba Ko Je)
Any Time Weh You Call Baby (I`ll Be There)
Go Dey Cuddle N Wrap U Like (Sarkodie, Kordie)
For Your Body Baby (Gba Ko Je)
No Be Poison (Gba Ko Je)
Any Time Weh You Call Baby (I`ll Be There)
Go De Cuddle N Wrap U Like (Sarkodie, Kordie)

Aw?n Temi Naa Ti Gaza We De On Deck Eh
Mo Ti Fresh, I Be Giran , I Be Condemn Yeah
Anywhere Weh I Dey I Keep It Hundred Yeah
Aw?n To Ba Robi Si Mi Won Ni Bo Nbe, No

Jo Jo Jo Nobody Badder Ma Lo Go
Fish Plenty For Ocean My Session Be Like Mar?k?
I Go, I Go Dull You Ke That One Na Oro Pawpaw
Can`t You See Wetin You Carry Baby Bo ?e N R?p?p?

If I Dey Coma N U Want Sugar I Go R?kun Ni
I Go Kiboroki Gidi I Go Keep Your Company
Eja Lo Wa Ninu Sardine Ko Ye Ko Ma So Fun Mi
Know You Want Me To Give U Ratata When U Trouble Me
Trouble Me, Trouble Me
Why You Too Dey Trouble Me
You Know Say Me I No Normal Nobody Fit Couple Me
Make We Go Home Home Go Do Ratata Baby Come To Me
Omo To Fe La Mi Po Olohun Ma Je K`on Mu Mi

Jinja, Make We Jinja Jinja O
Go Follow Ur Lead, You Be Leader Leader O
Many Kele Carry Something Weh Dey Hinder O
But Your Own Is Bigger O
Jinja O, Make We Jinja Jinja O
Go Follow Ur Lead You Be Leader Leader
Many Kele Carry Something Weh Dey Hinder O
But Your Own Is Bigger O

Make I Put Am For Your Body Baby (Gba Ko Je)
No Be Poison (Gba Ko Je)
Any Time Weh You Call Baby (I`ll Be There)
Go Dey Cuddle N Wrap U Like (Sarkodie, Kordie)
For Your Body Baby (Gba Ko Je)
No Be Poison (Gba Ko Je)
Any Time Weh You Call Baby (I`ll Be There)
Go De Cuddle N Wrap U Like (Sarkodie, Kordie)

(Gba Ko Je)
(Gba Ko Je)
(I`ll Be There)
(Sarkodie, Kordie)
(Gba Ko Je)
(Gba Ko Je)
(I`ll Be There)
(Sarkodie, Kordie)

The post Jinja Lyrics — Olamide appeared first on tooXclusive.

Similar Posts