Olamide – “Unconditionally” ft. Peruzzi

Olamide Unconditionally Peruzzi

Olamide joins forces with Peruzzi to bless us with this love Rap record – “Unconditionally”.

Unconditionally” by Olamide Baddo featuring Peruzzi is another love song that joints R`n`B with Rap. You really need to listen to this”¦. The Vstix produced track is the eleventh one on Baddo’s new album ‘CARPR DIEM‘, Listen and Enjoy below

Unconditionally Lyrics


I`ve been trying to let you know
That girl i got you so
Put it on cruise control
My heart go kpo kpo kpo di kpo di kpo
Waiting for you to show
Make i no loose control baby


I don`t need lighter
Girl you body blaze
Honey, unconditionally you high me

Your body fire
Your body blaze
Honey, unconditionally you high me


Yeah, can`t wait to see you again
When you not around
My heart go dey ache e go dey pain
I don finish Ibuprofen
Every pharmacy for my area don sabi my name

I don tire to dey complain
My Doc no wan see me anymore
He thinks that I`m in insane
Naijabet chop my money
I no even feel anything
Omo shame no dey

Na you wey dey occupy my mind
I no understand
But na you get the under wey i stand
E come be likes say i dey mad
People come dey look me like Kanye when you dey ragged my heart

You keep making me better
That`s why i`d never
Try to replace you with another
I`d always be your shotgun
Ride to the end with you
Till the wheels fall off

I know that i made a couple of (couple of )
Decisions that i’m not proud of
So i knew i had to buckle up
My money doubled up (doubled up)
Though I`m more concerned about all of that feeling that you buckled up
Don`t wanna fuck shit up
Cos what we got is so beautiful
Girl i been there done it all
I don`t want nothing from (nothing from )
None of this girls
Mehn girl na you go always be my number one


I`ve been trying to let you know (let you know)
That girl i got you so put it on cruise control
My heart go kpo kpo kpo di kpo di kpo
Waiting for you to show
Make i no loose control baby


I don`t need lighter
Girl you body blaze
Honey, unconditionally you high me

Your body fire
Your body blaze
Honey, unconditionally you high me


See, what we got good and i don’t want to blow that
Been in your corner and i never sold out
I`m sick of games and i don`t want to go back
Affection and love i be giving you all that

Obstacles, hard times and problems are always going to come
But we`d rise above them
If money issue come
I`d be here to solve them
Everything i own in my life you own them

Yeah, Mi saka su kasa
King of the jungle Lion Mufasa
Anytime you call you know say i go answer
The love that i got for you is colossal

Fly go Hawaii to turn up
Go Chicago for spa
Breakfast in LA
I hate paparazzi but i love to dey beach
So if we wan chill we go fly to more beach

Lavida loca na we dey ball
We go shop till your feets can`t move no more
You know balling is lifestyle
But we no like to buga anybody we for close the store

Oya jaiye ori e si mi loron
Chop the life of your head on my neck olohun
Them mayweather no do pass like this
E pain them cos they no fly like this


I`ve been trying to let you know (let you know)
That girl i got you so put it on cruise control
My heart go kpo kpo kpo di kpo di kpo
Waiting for you to show
Make i no loose control baby


I don`t need lighter
Girl you body blaze
Honey, unconditionally you high me

Your body fire
Your body blaze
Honey, unconditionally you high me

Vvvvstix

The post Olamide – “Unconditionally” ft. Peruzzi appeared first on tooXclusive.

Similar Posts