Timaya – “Chulo Bothers Nobody”

Timaya – “Chulo Bothers Nobody”

Timaya Chulo Bother Nobody

Timaya comes through with a new record titled “Chulo Bothers Nobody”.

Chulo Bothers Nobody” is off Timaya newly released ‘Gratitude’ Album. This track is produced by Vybe O… Listen and Enjoy below

DOWNLOAD MP3

Chulo Bothers Nobody LYRICS

Abeg increase the headphones abeg
Vibe! Vybe O
Chulo eh,
Chulo, Chulo, Chulo
Legoo

Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread
E ye e ye

Abeg abeg
Me I no want anything bother my head o
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go run money Red
Papi chulo (Chinekeme) bam bam

Chulo chulo chulo chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo chulo bam bam
You know Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo bothers nobody o
Chulo bam bam

My first album back then when I start was True Story
For the place when I dey today
Me I give God all the glory
Oh LORD
Shower your grace
Make we no face wetin Hoody and Hush dey face
Alhamdulillah na em Mompha dey pray
2020 no dey look your face

Papi chulo bam bam
Chulo chulo chulo chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo chulo bam bam
Chulo Chulo Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo Chulo bothers nobody o
Chulo bam bam

You know say woman dem come and go
I dey give them raponpon pon
For the place wey I dey
When I step in the town dem run come the boy
Them can`t stop the boy eh
You know
Eh eh
Rapon pon pon

Legoo

Papi Chulo bam bam
Chulo chulo chulo chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo chulo bam bam
Chulo Chulo Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo Chulo bothers nobody o
Chulo bam bam

Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread
E ye e ye
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere

Papi Chulo bam bam
Chulo Chulo Chulo Chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo Chulo bam bam
You Know Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo Chulo bothers nobody o
Chulo bam bam

Timaya – “Chulo Bother Nobody

Streams YouTube

The post Timaya – “Chulo Bothers Nobody” appeared first on tooXclusive.

Similar Posts